Year dem found am | 1981, 1963 |
---|---|
Short name | UNIKIS |
Motto text | Scientia splendet et conscientia |
Country | Democratic Republic of the Congo |
Edey de administrative territorial entity insyd | Kisangani |
Coordinate location | 0°30′50″N 25°10′35″E |
Member of | Agence universitaire de la Francophonie, Association of African Universities |
Dey follow | National University of Zaire |
Tym dem start | 1963 |
Dema official website | http://www.unikis.ac.cd/ |
De University of Kisangani (UNIKIS) dey locate insyd de city of Kisangani insyd de Democratic Republic of the Congo. Na dem found am insyd 1963 by Protestant missionaries as de Free University of the Congo (French: Université libre du Congo, ULC); dem transform am go part of de National University of Zaire insyd 1971, den insyd 1981 na dem separate am from dat National University, along plus de University of Kinshasa den de University of Lubumbashi, dey assume ein present identity as de University of Kisangani. Ein presido be Professor Dr. Toengaho Lokundo.
Dem found de University of Kisangani insyd 1963, by de Congo Protestant Council, coalition of Protestant churches wey dey operate insyd de Congo. Na de varsity ein original name be de Free University of the Congo, wey e begin plus 50 students den six full-time professors.
Early critics accuse de founders, small group of American Protestant missionaries, of dem dey try make dem create counterweight to Belgian den Catholic Church influence for de fresh country insyd. De varsity receive sam funding from various Protestant groups, buh de fresh Congolese government den de governments of West Germany den de Netherlands sanso contribute.[1]
For February 2019 insyd dem report say UNIKIS students riot den attack academic staff den local authorities.[2]
Der be eight faculties for de varsity: