Year dem found am | 1988 |
---|---|
Dem name after | Kasdi Merbah |
Country | Algeria |
Edey de administrative territorial entity insyd | Ouargla |
Coordinate location | 31°57′47″N 5°20′31″E |
Member of | Agence universitaire de la Francophonie, Association of African Universities |
Dema official website | http://www.univ-ouargla.dz |
De Université de Ouargla (officially Université Kasdi Merbah Ouargla) be university wey dey locate insyd Ouargla, Algeria. Na dem found am for March 22, 1988. De university dey cover 88 hectares (220 acres), e get six libraries den 26 research laboratories.[1]
For de academic year 2012–2013, na der be 18,767 undergraduate students, 3,590 Masters students den 709 PhD students dem enroll insyd de university.[1]