Year dem found am | 26 June 1873 |
---|---|
Official name | University of South Africa, Universiteit van Suid-Afrika, Yunivesithi ya Afurika Tshipembe |
Country | South Africa |
Edey de administrative territorial entity insyd | Pretoria |
Coordinate location | 25°46′2″S 28°11′58″E |
Language dem use | English |
Significant event | name change |
Dema official website | https://www.unisa.ac.za/ |
De University of South Africa (UNISA) be de largest varsity system insyd South Africa by enrollment. Edey attract third of all higher education students insyd South Africa. Thru various colleges den affiliates, UNISA get ova 400,000 students, wey dey include international students from 130 countries worldwide, wey dey make am one of de world ein mega varsities den de only such university for Africa insyd.
As comprehensive varsity, Unisa dey offer both vocational den academic programmes, many of wich receive international accreditation, as well as extensive geographical footprint, wey dey give dema students recognition den employability for chaw countries de world ova. De varsity dey list chaw notable South Africans among ein alumni, wey dey include two Nobel prize winners: Nelson Mandela, de first democratically presido of South Africa dem elect den Archbishop Desmond Tutu.[1]
Dem founded am for 1873 insyd as de University of the Cape of Good Hope, de University of South Africa (anaa Unisa as ebe commonly known) spend most of ein early history as agency wey dey examine give Oxford den Cambridge universities den as incubator from wich most oda varsities insyd South Africa descend. Legislation insyd 1916 dem establish de autonomous University of South Africa (de same legislation dem establish Stellenbosch University den de University of Cape Town as autonomous varsities) as "umbrella" anaa federal institution plus ein seat insyd Pretoria, wey dey play academic trusteeship role give several colleges wey eventually cam turn autonomous universities.[2] De colleges wey na dem dey under UNISA ein trusteeship be Grey University College (Bloemfontein), Huguenot University College (Wellington), Natal University College (Pietermaritzburg), Rhodes University College (Grahamstown), Transvaal University College (Pretoria), de South African School of Mines and Technology (Johannesburg), den Potchefstroom University College.[3] For 1959 insyd, plus de passage of de Extension of University Education Act, UNISA ein trusteeship sanso extend go de five "black varsities", namely University of Zululand, University of the Western Cape, University of the North, University of Durban-Westville, den University of Fort Hare.[4] Insyd 1946, na dem give UNISA fresh role as distance education varsity, den today edey offer certificate, diploma den degree courses[5] up to doctoral level.
Insyd January 2004, Unisa merge plus Technikon Southern Africa (Technikon SA, polytechnic) wey dem incorporate de distance education component of Vista University (VUDEC). De combined institution retain de name University of South Africa. Dem now dey organise am by college den by school;
De varsity get seven regional centres insyd South Africa, wey dey service students for all nine provinces insyd. Dese be:
As one of de world ein mega varsities, Unisa dey present academic offerings dem associate plus both technological den traditional varsities. Dese dey include, buh no limit to, combination of career-orientated courses dem usually associate plus varsity of technology, den formative academic programmes dem typically link to traditional varsity.
For addition to de eight colleges den SBL, Unisa get numerous bureaus, centres, institutes, museums den units[6] wey dey support academic development den research.
For 2015 insyd, dem rank de University of South Africa de 6th best varsity insyd South Africa by de Times Higher Education. Dis make de varsity de 6th best varsity insyd Africa, out of 30.[7]
UNISA Times Higher Education Ranking 2016 to 2024 | |
---|---|
Year | World Rank |
2024 | 1001–1200 |
2023 | 1001–1200 |
2022 | 801–1000 |
2021 | 1001+ |
2020 | 1001+ |
2019 | 1001+ |
2018 | 801–1000 |
2017 | 801+ |
2016 | 601-800 |
[8][9][10][11][12][13][14][15][16][17][18][19][20][21] |
Unisa dey promote den promulgate culture in all ein manifestations since ein inception for 1873 insyd. Apart from de academic courses dem offer by Unisa ein College of Humanities, practical language, dem dey actively pursue art den music skills thru de setting of curricula den de implementation of special courses den examinations.