Na V-Republic be 26-episode television series wey comot Ghana wey ran from 2014 go 2015. V-Republic start for October 2014 as web series, but de director, Shirley Frimpong-Manso, decide to use video-on-demand, so dat she go reach audience wey dey outside Ghana, across Africa. The series ran til 2015.
It starred Nikki Samonas, Joselyn Dumas, Christabel Ekeh plus Jasmine Baroudi..For 2015 Golden Movie Awards, Nikki Samonas and Baroudi's acting chop win dem nomination for best TV series actress, while Senanu Gbedawo plus James Gardner get nomination for best TV series actor Samonas plus Baroudi were again nominated for de 2016 Golden Movie Awards.
The series follow de lives of four professional women wey comot Accra.