Yvonne Nelson (dem born am November 12, 1985) be Ghanaian actress, model, film producer den entrepreneur. She star for several movies insyd, wey dey include House of Gold (2013), Any Other Monday, In April, den Swings.
Dem born Yvonne Nelson for Accra, Ghana. She be Fante den Ga descent. She start ein ducation for St. Martin De Porres School wey dey Accra wey she later go Aggrey Memorial Senior High School. She get ein tertiary education for Zenith University College den Central University, wer she do degree course for human resource management insyd. She graduate from de Ghana Institute of Management den Public Administration (GIMPA) plus master's degree for International Relations den Diplomacy for 2020 insyd.
Nelson wey be former Miss Ghana contestant, by mistake start ein career as she go ein favorite place go watch sam audition wey de producer biz am say she go like perform anaa. He later take ein number afta she reject de offer. She san feature for ein first movie scene plus big-screen roles for Princess Tyra movie for 2007 insyd den Playboy movie for 2008 insyd. She delve for movie production for 2011 insyd. Ein first production be de movie The Price, wey dem release am dat same year. She san produce Single den Married for 2012 insyd den House of Gold for 2013 insyd. De latter movie win Best Picture for Ghana Movie Awards den Best Ghanaian Movie for 2013 City People Entertainment Awards.
For October 29, 2017 insyd, Nelson born one kiddie (daughter) plus ein ex-boyfriend, Jamie Roberts. She talanku about rumors of ein pregnancy till she announce ein daughter ein birth through WOW Magazine Cover.
Nelson gbele de Yvonne Nelson Glaucoma Foundation for 2010 insyd so say she go take help create awareness about de disease. She record an all-star charity single den wey she shoot video so say she go take help educate people plus support from oda Ghanaian celebrities She san shoot video so say she go help educate people about glaucoma. As a result of ein philanthropic activities particularly for glaucoma, GoWoman Magazine den Printex honor am secof ein foundation den ein film career.
Dem Yvonne Nelson sam special award for de "MTN Heroes of Change" as recognition of ein charity work for fighting glaucoma.
Nelson feature for ova 100 movies, wey dey include: