Man abi wuman | man ![]() |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija ![]() |
Alias | Bujutoyourears, Buju, BNXN ![]() |
Wen dem bon am | 14 May 1997 ![]() |
Ples wey dem bon am | Lagos State ![]() |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Naijá langwej ![]() |
Wok wey e dey du | singa, singer-songwriter ![]() |
Wen e stat wok | 2018 ![]() |
Eye kolor | brown ![]() |
Hair kolor | black hair ![]() |
Instrument | voice ![]() |
Stai of song abi fim | Afrobeats ![]() |
Record label | Spaceship Records, T.Y.Entertainment ![]() |
Personal pronoun | L485 ![]() |
Daniel Etiese Benson (dem bon am on 14 May 1997) wey plenti pipu sabi am as Bnxn an bifor na Buju, na Naija Afro-fusion singa, songraita an rekod produsa.
Dem bon am for Legos as Daniel Etiese Benson. E kom fom Akwa Ibom Stet, e gro up insaid Gbagada wit im famili, dem leta muv to Ogun Stet. Pesin wey mek Benson lik muzik na 2Baba wen e dey smol, an pesin wey let am dey sing na Burna Boy.
Bnxn rilis im extended pley project Sorry im late on 27 October 2021, onda T.Y.E/EMPIRE. Buju im fest sho for London on 30 November, wey stat sorry I'm late tour.
On 22 October 2022, Buju du im fest concert wey sel wel wel, na for Legos e du am, for Balmoral Convention centre, Legos.
In 2022, Buju chenju I'm nem to Bnxn bikos of e resembu Buju Banton own. In March 2022, e du song wit Pheelz wey dey kol "Finesse".
Year | Title | Reference |
---|---|---|
2018 | "Catch a Vibe" | |
"Wahala" | ||
2019 | "Energy" | |
"Commander" | ||
"Spiritual" (featuring Zlatan) | [3] | |
"L'enu" | ||
"Ohema & TMXO" | ||
2020 | "So Lovely" | |
"Lenu Remix" (featuring Burna Boy) | [4] | |
2021 | "Outside" | [5] |
"Testimony" | ||
"Italy" (featuring Blaq Diamond) | ||
2022 | Kenkele (featuring Wande Coal) | [6] |
Title | Year | Peak chart positions | Certifications | Album | |||||
---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|
NG [7] |
US Global [8] |
UK [9] |
UK R&B [10] |
UK Afrobeats [11] |
ZA [12] | ||||
"Feeling" (Ladipoe featuring Buju) |
2021 | — | — | — | — | — | — | Providence | |
"Bling" (Blaqbonez featuring Amaarae and Buju) |
— | — | — | — | — | — | Sex Over Love | ||
"Alubarika"[13] (Zlatan featuring Buju) |
— | — | — | — | — | — | rowspan=2 Templet:Non-album singles | ||
"Confident" (Savage featuring Buju) |
— | — | — | — | — | — | |||
"Mood"[14] (Wizkid featuring Buju) |
— | — | — | — | — | — | Made in Lagos | ||
"Your Body"[15] (Basketmouth featuring Buju) |
— | — | — | — | — | — | rowspan=10 Templet:Non-album singles | ||
"Times Two"[16] (Wani featuring Buju) |
— | — | — | — | — | — | |||
"Cold Outside" (Timaya featuring Buju) |
— | — | — | — | — | — | |||
"Sweet Daddy" (Remix) (Dai Verse featuring Buju) |
2022 | — | — | — | — | — | — | ||
"Saloo" (Remix) (Kashcoming featuring Buju) |
— | — | — | — | — | — | |||
"Hustle" (Reminisce featuring Buju and D Smoke) |
— | — | — | — | — | — | |||
"Finesse" (Pheelz featuring Buju) |
1 | 131 | 52 | 28 | 1 | 31 | |||
"Propeller" (Jae5 featuring Dave and Bnxn) |
— | — | 38 | — | — | — | |||
"Ocean" (B Young featuring Bnxn) |
— | — | — | — | — | — | |||
"Pray 2 The East" (M Huncho featuring Bnxn fka Buju) |
— | — | — | — | — | — | |||
"—" denotes a recording that did not chart or was not released in that territory. |
Year | Event | Prize | Recipient | Result | Ref |
---|---|---|---|---|---|
2019 | The Headies 2020 | Rookie | Himself | Nominated | [18] |
2020 | City People Entertainment Awards | Revelation of the Year | Himself | Won | [19] |
2021 | AFRIMMA | African Fan Favourite | "Outside" Templet:Ref label | Nominated | |
AFRIMMA | Best Artist or Duo Group | Ladipoe featuring Buju – "Feeling" Templet:Ref label | Nominated | ||
AFRIMMA | Best African Rapper or Lyricist | Ladipoe featuring Buju – "Feeling"Templet:Ref label | Nominated | [20] | |
AFRIMMA | Best Promising Artiste | "Outside" Templet:Ref label | Nominated | [21] | |
AFRIMMA | Best Artiste, Duo or Group in African Hip Hop | Blaqbonez – "Bling" featuring Amaarae and Buju) Templet:Ref label | Nominated | ||
2022 | Grammy Awards | Best Global Music Album | Made in Lagos Deluxe Edition by Wizkid | Nominated | [22] |
The Headies 2022 | Next Rated | Himself | Won | [23] | |
Best Rap Single | "Feelings" – Ladipoe feat. Bnxn | Won | [24] | ||
2023 | Soundcity MVP Awards | Best Collaboration | Finesse | Won
ref>"Burnaboy, Black Sherif, Win At The Soundcity MVP Awards 2023 (FULL WINNERS LIST)". African Folder. Archived from the original on 12 February 2023. Retrieved 12 February 2023.</ref> |