Industry | entertainment industry |
---|---|
Man abi wuman | man |
Kontri wey e kom from | Naija |
Orijina nem | Samiel perry |
Wen dem bon am | 6 July 1993 |
Ples wey dem bon am | Lagos |
Fest langwej | Yoruba Langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Naijá langwej, Yoruba Langwej |
Wok wey e dey du | comedian, actor, businessperson, singa |
Pat of wok wey e put mind | entertainment |
Wie e go skul | University of Lagos |
Academic degree | Bachelor of Arts |
E pipul | Yoruba pipul |
Rilijon | Christianity |
Eye kolor | brown |
Hair kolor | black hair |
Awod wey e kolet | Africa Magic Viewers' Choice Awards |
Personal pronoun | L485 |
Samuel Animashaun Perry(bon 1993) pipul no as broad shaggi,na Naija komedy akto an e dey raite song an dey sing sef.Na for Ikene dem tek bon am for Ogun stet.E olso stey for Ishagamu too for Ogun stet. Na from smol e don lik to dey akt bikos im fada wey don die too Sabi akt sef. Im fada dey tish pipu how to akt. Jesu for mushin na di skit wey im do wey pipu ldey enjoi wen e fes stat.
E go rid kretiv art for Universiti of Legos.
Na for di taim wey e enta univasiti e kon tek im aktin serious .Im don win plenti awods for ezampu The fusure awods, Afrika Naija prize for komedi an pipu muzik awods for komedi akt of Di year.
Year | Award | Category | Work | Result | Ref |
---|---|---|---|---|---|
2021 | Net Honours | Most Popular Comedian | Nominated | [8] | |
2022 | Africa Magic Viewers' Choice Awards | Best Actor in a comedy | Won | [9] | |
2023 | Africa Magic Viewers' Choice Awards | Best Actor In A Comedy Drama, Movie Or TV Series | Inside Life | Won | [10] [11] |
Survivors | Nominated | ||||
The Future Awards Africa | Prize for Content Creation | Broda Shaggi | Pending | [12] |