Industry | entertainment industry |
---|---|
Man abi wuman | man |
Kontri wey e kom from | Naija |
Nem for lokal langwej | Folarin Falana |
Orijina nem | Folarin Falana |
Fest nem | Folarin |
Famili nem | Falana |
Alias | Falz, Falz the bahd guy |
Wen dem bon am | 27 October 1990 |
Ples wey dem bon am | Lagos |
Papa | Femi Falana |
Mama | Funmi Falana |
Fest langwej | Yoruba Langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Naijá langwej, Yoruba Langwej |
Pat of wok wey e put mind | entertainment, actor, acting |
Wie e go skul | University of Reading |
Academic degree | Master of Laws, Bachelor of Laws |
Academic major | jurisprudence |
Wen e stat wok | 2009 |
E pipul | Yoruba pipul |
Rilijon | Christianity |
Eye kolor | brown |
Hair kolor | black hair |
Instrument | voice |
Discography | Falz discography, Moral Instruction |
Awod wey e kolet | BET, Africa Magic Viewers' Choice Awards, BET Awards, 2016 Nigeria Entertainment Awards, The Headies |
Official website | http://sweetboysassociation.com |
Personal pronoun | L485 |
Folarin Falana (dem bon am on 27 October 1990), wey plenti pipu sabi as Falz, na Naija rappa, songraita an akto. E stat im song wok wen e dey sekondri skul afta e stat one grup wey dem kol The School Boys wit im frend. Plenti pipu sabi Falz afta e du Marry me song wit Poe an Yemi Alade.
E get rekod label wey e kol am Bahd Guys Records. E rilis im fest album Wazup Guys insaid 2014. im sekond album Stories That Touch, e rilis am in 2015. E rilis 27 insaid 2017, an fourth studio album, Moral Instructions in 2019.
Dem bon Falz for Mushin Lokal Govmet Aria of Mushin, Legos Stet, to famili wey papa bi lorya an mama dey faight for pipu raight. Fummi an Femi Falana. Dem kol am to bar in 2012 afta e finish fom Nigeria Lor Skul wey dey Abuja. Falz finish im sekondri an primari skul edukashon for St Leo's Catholic Primari Skul, Ikeja an Olashore Intanashonal Skul, Osun Stet. E finish for Universiti of Reading England, e find wit LLB honors digre in lor.
Name | |||
---|---|---|---|
Year | Film/Television | Role | Notes |
2015 | Jenifa's Diary | Segun | Tv series |
2016 | Couple of Days | Gateman | Movie |
Tinsel | Kayode Beko-Williams | Soap opera | |
2017 | 10 Days in Sun City | Seyi | Movie |
2018 | New Money | Quam | Movie |
Merry Men: The Real Yoruba Demons | Remi Martin | Movie | |
Chief Daddy | Femi 'Famzy' Beecroft | Movie | |
2019 | Merry Men 2 | Remi Martin | Movie |
Muna | Police Officer | Movie (cameo) | |
Your Excellency | AK Famzy | Movie (camoe) | |
2021 | Quam's Money | Quam Omole | Movie |
2021 | Chief Daddy 2: Going for Broke | Femi 'Famzy' Beecroft | Movie |
2022 | Brotherhood | Wale Adetula | Movie |
Year | Event | Prize | Recipient | Result | Ref. |
---|---|---|---|---|---|
2014 | Scream Awards | Best New Act of the Year | Himself | Nominated | |
2015 | 2015 Nigeria Entertainment Awards | Best Rap Act of the Year | Nominated | ||
Best New Act to Watch | Nominated | ||||
Best Collaboration of the Year | Falz for "Marry Me" | Nominated | |||
The Headies | Best Street Hop Artiste of the Year | Falz for "Ello Bae" | Nominated | ||
2016 | 2016 Africa Magic Viewers Choice Awards | Best Actor in a Comedy Movie/Series | Jenifa's Diary | Won | |
2016 BET Awards | Viewer's Choice Best New International Act | Himself | Won | ||
2016 City People Entertainment Awards | Album of the Year | Stories That Touch | Won | [3] | |
9th Nigeria Music Video Awards | Best Afro Hip Hop Video | "Karashika" | Won | [4] | |
2016 Nigeria Entertainment Awards | Best Music Video | Nominated | [5] | ||
Album of the Year | Stories that Touch | Nominated | [6] | ||
WatsUp TV Africa Music Video Awards | Best African Newcomer Video | "Bahd Baddo Baddest" | Nominated | [7] | |
Best African Hip Hop Video | Nominated | [8] | |||
The Headies | Artiste of the Year | Himself | Nominated | ||
Album of the Year | "Stories That Touch" | Nominated | |||
Best Rap Album | "Stories That Touch" | Nominated | |||
Best Collabo | "Soldier" | Won | |||
Best Street Hop Artiste of the Year | Ajebutter22 featuring Falz for "Bad Gang" | Nominated | |||
2017 | City People Music Award | Alternative Artist of the Year | Himself | Nominated | |
Nigeria Entertainment Award | Best Album of the Year | Chemistry | Nominated | [9] | |
Best Rap Act of the Year | Himself | Nominated | |||
2018 | The Headies | Best Rap Single | "Something Light" | Nominated | [10] |
Best Rap Album | 27 | Nominated | |||
Best Performer | Himself | Nominated | |||
Africa Magic Viewers Choice Awards | Best Supporting Actor | New Money | Won | [11] | |
2019 | The Headies | Best Rap Single | "Talk" | Won | [12] |
Best Rap Album | Moral Instruction | Won | |||
Album of the Year | Won | ||||
2020 | Best Rap Single | "Bop Daddy" featuring Ms Banks | Won | ||
2021 | Net Honours | Most Popular Musician | Himself | Nominated | [13] |