Man abi wuman | wuman ![]() |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija ![]() |
Nem for lokal langwej | Fausat Balogun ![]() |
Fest nem | Fausat ![]() |
Famili nem | Balogun ![]() |
Wen dem bon am | 13 February 1959 ![]() |
Ples wey dem bon am | Ifelodun ![]() |
Fest langwej | Yoruba Langwej ![]() |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej ![]() |
Wok wey e dey du | actor ![]() |
Wen e stat wok | 1975 ![]() |
Eye kolor | brown ![]() |
Hair kolor | black hair ![]() |
Personal pronoun | L484 ![]() |
Fausat Balogun (dem bon am for February 13, 1959) wey pipul no wel wel as Madam Saje na Naijá aktress.Na Yoruba fim Balogun dey akt pass.E get di nem Madam Saje for one television sho wey dey sho for T.V. in 1990. Di nem of di T.V. sho na Erin Kee Kee.Balogun don akt insaid ova 80 fim dem.
Balogun hosband na Rafiu Balogun. Rafiu Balogun na im oga bifo dem marri. Bai di taim Balogun dey popula, ha pikin-dem don gro.Balogun fest son na dareto an e yonges pikin na aktres.