Hanks Anuku (Dem bon am for 1960) na Naija-Ghana aktor. Na bad pesin pat im dey akt for meni Nollywood fims. Anuku don bikom America sitizin sins 2017
Im go Loyola Colej Ibadan. Im finish fom Auchi Politeknic for 1981.