Man abi wuman | man ![]() |
---|---|
Kontri wey e kom from | Benin ![]() |
Fest nem | Jodel ![]() |
Famili nem | Dossou ![]() |
Wen dem bon am | 17 March 1992 ![]() |
Ples wey dem bon am | Dassa-Zoumé ![]() |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | French ![]() |
Wok wey e dey du | association football player ![]() |
Position played on team / speciality | midfielder ![]() |
Sport | association football ![]() |
Participant in | 2019 Africa Cup of Nations ![]() |
Jodel Harold Oluwafemi Dossou (dem bon am for 17 March 1992) na pesin from Benin wey dey play futbol for Clermont wey bi Ligue 1 club an im stil dey play for Benin kontri futbol tim.
For August 2020, Dossou join Ligue 2 club Clermont Foot from Austrian Bundesliga side wey bi TSV Hartberg.