Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Fest nem | Josiah |
Wen dem bon am | 9 January 1968 |
Ples wey dem bon am | Kafanchan |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Tyap langwej |
Wok wey e dey du | veterinarian, tribal chief, father |
Wie e go skul | Ahmadu Bello University |
Bifor am | Musa Didam |
Wen e stat | 23 November 2020 |
Dr. Josiah Tagwai Kantiyok (dem bon am for January 9, 1968) na di sekond king wey bi di ril pikin of di Fantswam (Kafanchan) Chiefdom, wey bi tradishonal stet for Naija for southern Kaduna Stet of Naija.[1][2] Di stet govment mek am Agwam Zikpak II evun as e bi sey dem don kol di king wey dey bifor am, Agwam Fantswam I.