Ekeh Chiaka Joseph (dem bon am on November 28) dem sabi am for im wok as Majeed, na Naija afropop singa an song raita wey Dem saign to Dream Empire Music. Na "Yawa no dey End" song, wey e rilis in 2022, dem uze sabi am wel wel an na one of im single of extended pley Bitter Leaf songs. On 29 April 2022, e rilis niu version of "Yawa No Dey End", wey e du wit Joeboy.
E dey insaid 10 niu Afrika singa wey pipu sopos no by Audiomack. Afta e pas 1 million streams for insaid April 2022.
Dem bon Ekeh Chiaka Joseph on November 28 insaid Legos to Nze Oliver an Nze Grace.E kom fom Imo Stet, wey dey sauth east region of Nigeria. Wen e dey eight years old e muv go Ogun Stet. E du im primari edukeshon for Iyana Ipaja, wey dey Lagos Stet, e du im sekondri edukeshon for Ogun Stet, bifor e kon go Cotonou, to du tertiary edukeshon for Iscom Universiti Benin, wia e tek finish wit B.S.C in Mass Kommunikeshon.
Title | Details | Peak chart positions |
---|---|---|
NG | ||
Bitter Sweet |
|
|
Cheers To Life. |
|
34 |
Title | Year | Peak chart positions | Certifications | Album | ||
---|---|---|---|---|---|---|
NG |
UK |
US | ||||
"Time" | 2021 | — | — | — | Bitter Sweet | |
"Yawa No Dey End" | 2022 | — | — | — | ||
"Yawa No Dey End (remix)" (With. Joeboy) | 41 | — | — | Non-album single | ||
"Stop Nonsense" | 91 | — | — | Cheers To Life. | ||
"Gbese" (with. Tiwa Savage) | 2023 | 38 | — | — | ||
"Waka Jeje" (featuring. Bnxn) | 73 | — | — | |||
"California" | 2024 | — | — | — | TBA | |
"Rollercoaster (Laba Laba)" | — | — | — | |||
"Will I?" | — | — | — |
Artist | Title | Year | Peak chart positions | Certifications | Album | ||
---|---|---|---|---|---|---|---|
NG |
UK |
US | |||||
Dream Empire Music | "Ogaju"[1] | 2021 | — | — | — | TBA | |
Verchi | "Mix up Liquor" | — | — | — | |||
Drexbeats | "Debe" | — | — | — | Safari Vibes | ||
Lisa Viola | "Lagos"[2] | 2022 | — | — | — | Mixed Feelings | |
Balloranking | "Fine Girl" | — | — | — | Trench Kid | ||
Crowd Kontroller | "Industry Sentiment" | — | — | — | TBA | ||
XBusta | "1 billi" | 2023 | — | — | — | Xbusta Xuper Xtar Xtatus (XXX) | |
Ifydino | "Duty" | — | — | — | Ifydino The EP | ||
Camidoh & Harrysong | "Asante" | — | — | — | God Amongst Men | ||
Super Eagles & EMPIRE | "Let's Do It Again" | — | — | — | AFCON Theme Song | ||
Masterkraft | "Fruit" | — | — | — | TBA | ||
Bloody Civilian | "Family Meeting" | — | — | — | Anger Management: At LEasT wE tRIED | ||
Del B | "Luv You" | 2024 | — | — | — | Del Beast | |
Konstance | "My Heart" | — | — | — | In The Beginning | ||
Kelvin Jones | "MONEY" | — | — | — | TBA |
Title | Year | Peak chart positions | Album | ||
---|---|---|---|---|---|
NG |
UK |
US | |||
"No Room For Love" | 2022 | —Templet:Efn | — | — | Bitter Sweet |
"Cry (shayo)" (feat. Lojay) | 2023 | 90 | — | — | Cheers To Life. |
Title | Year | Album |
---|---|---|
"Gee For Life" | 2020 | rowspan=2"Templet:N/A |
"Rocky Lo" (featuring Seyi Shay) |
Title | Year | Other artist(s) | Album | Release date |
---|---|---|---|---|
"Banana" (featuring. Majeeed) | 2020 | DJ Xclusive | The XFiles EP Session1 | 28 February 2020 |
"Need More" (featuring. Majeeed) | 2021 | Jay Pizzle | Voltage | 12 March 2021 |