Industry | film industry |
---|---|
Man abi wuman | wuman |
Kontri wey e kom from | Naija |
Nem for lokal langwej | Onyeka Onwenu |
Orijina nem | Onyeka |
Fest nem | Onyeka |
Famili nem | Onwenu |
Wen dem bon am | 31 January 1952 |
Ples wey dem bon am | Obosi |
Wen e kpai | 30 July 2024 |
Place of death | Reddington Hospital Lagos |
Papa | D. K. Onwenu |
Fest langwej | Igbo langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Naijá langwej, Igbo langwej |
Post wey e dey | Executive Director of the National Centre for Women Development |
Wie e go skul | Wellesley College, New School |
Wen e stat wok | 1984 |
Work period (end) | 2024 |
Party wey e dey for politis | Peoples Democratic Party |
E pipul | Igbo pipul |
Rilijon | Christianity |
Talk show guest | The X Factor |
Awod wey e kolet | Africa Movie Academy Awards |
Personal pronoun | L484 |
Onyeka Onwenu (dem bon am on 31 January 1952 - 30 July 2024) na Naijà singa an song raita aktres, na pesin wey lik to dey faight for pipu raight, jornalist, politishan, an na bifor bifor X factor series jorj. Na forma chairpesin of di Imo Stet Council for Arts an Kolsho. Insaid 2013 na shi bi di Exekutiv Diarekto/Chief Exekutiv Ofisa of di Nashonal Center for Women Development.
Onwenu kom fom Arondizuogu, one big town in Ideato North, Imo Stet, sautheastern Nigeria. but na for PortHarcout, wey bi Kapita of Rivers Stet Nigeria e tek gro. Na shi smol pas insaid for girl wey dem bon insaid politishan D.K. Onwenu, wey kpai Wen shi dey four years old insaid plane wey skata one week bifor dem anous am as Minista of Edukashon, wey kon mek am liv im waif, Hope, to tek kia of five pikin.
Onwenu get BA in Intanashonal Relations an kommunikashon fom Wellesey College, Massachusetts, an MA in Media Stodis fom di New School for Social Research, New York. Shi wok for di United Nashons bifor e kom Naija bak in 1980 to finish one year Nashonal Youth Servis Corps (NYSC) wit di Nigerian Television Authority (NTA), in Legos, Nigeria.
Onwenu no dey lik tok abaut im famili mata for pipu abaut im bifor bifor hosband, wey bi Youruba - Muslim. Shi bon two pikin - Tijani Charles an Abraham.
On 30 July 2024, Onwenu kpai afta e pafom for dia frend birthday in Legos. Dem kari am go Reddington hospita wia dem tek tok sey e don kpai.
Year | Film | Role | Notes | |
---|---|---|---|---|
1999 | Nightmare | Joke | with Pete Edochie and Franca Brown | |
Not Your Wealth | with Peter Bunor & Charles Okafor | |||
Conspiracy | with Nkem Owoh | |||
Chain Reaction | with Pete Edochie & Liz Benson | |||
2004 | Government House | |||
2005 | Women's Cot | with Joke Silva & Zack Orji – this film received 4 nominations and won 1 award at the 2nd Africa Movie Academy Awards in 2006 | ||
The Tyrant | with Pete Edochie | |||
Rising Moon | Ulomma | |||
Omalinze | Queen | with Stephanie Okereke | ||
Every Single Day | ||||
2006 | Different World | with Ramsey Nouah | ||
2007 | To Love an Angel | Nene | with Ramsey Nouah | |
The Trinity | with Kanayo O. Kanayo | |||
2013 | Half of a Yellow Sun | Odenigbo's Mother | with Chiwetel Ejiofor and Thandiwe Newton | |
2018 | Lionheart | Abigail Obiagu | with Genevieve Nnaji, Phyno and Nkem Owoh | |
God Calling | Mama Francis | with Zainab Balogun, Richard Mofe-Damijo and Tina Mba | ||
2019 | Muna | Ndidi - Muna's Grandma | with Adesua Etomi, Adam Huss and Falz | |
2022 | Ije Awele | Ijeoma Okpara | ||
2023 | Obara'M | Aunty Nwakaego | with Nkem Owoh |