Man abi wuman | man ![]() |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija ![]() |
Famili nem | Okoh ![]() |
Alias | Peruzzi ![]() |
Wen dem bon am | 5 December 1989 ![]() |
Ples wey dem bon am | Lagos ![]() |
Fest langwej | Igbo langwej ![]() |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Naijá langwej, Igbo langwej ![]() |
Langwej wey e tek rait di wok | English langwej ![]() |
Wok wey e dey du | singer-songwriter, singa, pesin wey dey rait song ![]() |
Wen e stat wok | 2016 ![]() |
E pipul | Igbo pipul ![]() |
Rilijon | Christain ![]() |
Instrument | voice ![]() |
Notable work | Heartwork, Amaka, Majesty ![]() |
Stai of song abi fim | Afro, rhythm and blues ![]() |
Record label | Davido Music Worldwide ![]() |
Personal pronoun | L485 ![]() |
Tobechukwu Victor Okon (dem bon am on 5 December 1989) wey plenti pipu sabi am as Peruzzi, na Naija singa. E stat rekodin musik afta e wok wit Rodney malice wen e dey seven years old. Peruzzi na konfam memba of di 30 Billion Gang (30BG), wey bi rekod label wey get Blacktycoon, Tunegee an B-Red. Peruzzi folo 2Baba sing Amaka song.
Peruzzi stat im musik wok wit Golden Boy rekods in 2016, bifor Davido sign am to Davido Music World in 2018. Peruzzi's 2018 singu Majesty, wen e du di video e kari pesin wey kari sekond for 2018 Big Brother Naija, Cee-c, folo bodi. As Majesty song sel wel wel, mek pipu wey no bliv sey e fit sel song mek e no kari anoda artist folo bodi bliv am.