Richard Mofe Damijo
pesinIndustry | film industry, cinema of Nigeria, entertainment industry |
---|
Man abi wuman | man |
---|
Kontri wey e kom from | Naija |
---|
Fest nem | Richard |
---|
Wen dem bon am | 6 July 1961 |
---|
Ples wey dem bon am | Waffi |
---|
Pesin wey e mari | Jumoke Mofe Damijo |
---|
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej, Itsekiri, Naijá langwej |
---|
Wok wey e dey du | actor, politician |
---|
Pat of wok wey e put mind | theater arts |
---|
Wie e go skul | University of Lagos, University of Benin, Nigerian Law School |
---|
Academic degree | Bachelor of Laws |
---|
Wen e stat wok | 1980s |
---|
Eye kolor | brown |
---|
Hair kolor | black hair |
---|
Awod wey e kolet | Best of Nollywood Awards, Africa Movie Academy Awards, Africa Movie Academy Awards |
---|
Official website | https://www.rmdtheactor.com |
---|
Personal pronoun | L485, L305216 |
---|
Richard Eyimofe Evans Mofe Damijo (dem bon am on 6 July 1961) wey plenti pipu sabi as RMD, na Naija aktor wey don tey an e stil bi raita, produsa, lorya an im na bifor bifor journalist. Na im bi di bifor bifor Minista of Kolsho for Delta Stet in 2009. In 2005, na im win Afrika Muvie Akademik Awod for Best Aktor insaid Leading Rol. E kolet Lifetime Akchivmet Awod insaid di 12th Afrika Muvie Akademi Awod in 2016.
Dem bon Mofe Damijo insaid Aladja Kommuniti of Udu Kingdom, Delta Stet insaid di South South region of Nigeria. E go Midwest College, Warri an Anglican Grammar Skul an na memba of Drama klob. E go Universiti of Benin to stodi Theatre Arts in 1997 Richard Mofe Damijo stil go skul bak to stodi Lor insaid Universiti of Lagos an e finish in 2004.
Afta e finish for Universiti wit Theatre Arts digre, Mofe Damijo du Ripples, wey dem dey sho for televishon, im bi polis ofisa insaid di fim but plenti pipu sabi am wel wen e du Villian Segun Kadiri insaid Checkmate. Bifor dat taim, e don wok wit Concord Newspaper as raita, an magazines Metro an Quality. Di fest fim wey e uze kolet Awod na Out of Bounds. Insaid 2005, Wen dem dey du Afrika Muvie Akademi Awod, Richard Mofe Damijo win Awod as best aktor for Leading Rol. On 5th January 2017, e host 2017 GLO- CAF Awods wit Naija journalist Mimi Fawaz. On 8th December 2021, e win Awod for Ghana, a Black Star honor insaid Rhymes on Da Runway in Gold coast, Ghana.
Mofe-Damijo na speshial advisa of Kolsho an Tourism to do bifor bifor Govno of Delta Stet, Nigeria 2009. E finish im taim in 2015.
Year
|
Film
|
Role
|
Notes
|
1997
|
Out of Bounds
|
|
with Bimbo Akintola & Racheal Oniga
|
Hostages
|
|
|
1998
|
Scores to Settle
|
|
with Liz Benson & Omotola Jalade-Ekeinde
|
Diamond Ring
|
Chief Dike
|
with Liz Benson & Gbadewonuola Oyelakin aka Teju Babyface
|
1999
|
Freedom
|
|
|
|
The Price
|
|
with Eucharia-Anunobi EKWU
|
2003
|
When God Says Yes
|
|
with Pete Edochie & Stella Damasus-Aboderin
|
The Richest Man
|
|
|
The Return
|
|
with Segun Arinze
|
The Intruder
|
|
with Stella Damasus-Aboderin & Rita Dominic
|
Soul Provider
|
|
with Omotola Jalade-Ekeinde
|
Romantic Attraction
|
|
with Stella Damasus-Aboderin, Chioma Chukwuka & Zack Orji
|
Private Sin
|
Pastor Jack
|
with Genevieve Nnaji, Stephanie Okereke, Olu Jacobs & Patience Ozokwor
|
Passions
|
|
with Genevieve Nnaji & Stella Damasus-Aboderin
|
Love
|
|
with Genevieve Nnaji & Segun Arinze
|
Keeping Faith: Is That Love?
|
|
with Genevieve Nnaji & Joke Silva
|
I Will Die for You
|
|
with Omotola Jalade-Ekeinde & Segun Arinze
|
Emotional Pain
|
|
with Stella Damasus-Aboderin
|
Ayomida
|
|
|
2004
|
The Mayors
|
|
with Sam Dede & Segun Arinze
|
True Romance
|
|
with Rita Dominic & Desmond Elliot
|
The Legend
|
|
with Kate Henshaw-Nuttal
|
Standing Alone
|
|
with Stella Damasus-Aboderin & Tony Umez
|
Sisters' Enemy
|
|
|
Queen
|
|
with Stella Damasus-Aboderin
|
Little Angel
|
|
|
Kings Pride
|
|
with Stella Damasus-Aboderin
|
I Want Your Wife
|
|
|
Indecent Girl
|
Charles
|
with Ini Edo
|
Indecent Act
|
|
with Rita Dominic
|
I Believe in You
|
|
with Rita Dominic
|
Engagement Night
|
|
with Stella Damasus-Aboderin
|
Deadly Desire
|
|
|
Danger Signal
|
|
with Desmond Elliot
|
Critical Decision
|
|
with Genevieve Nnaji & Stephanie Okereke
|
Burning Desire
|
|
with Stella Damasus-Aboderin & Mike Ezuruonye
|
Critical Assignment
|
The President
|
with Hakeem Kae-Kazim
|
2005
|
The Bridesmaid
|
|
with Chioma Chukwuka, Kate Henshaw-Nuttal & Stella Damasus-Aboderin
|
Darkest Night
|
|
with Genevieve Nnaji, Segun Arinze & Uche Jombo
|
Bridge-Stone
|
|
with Liz Benson & Zack Orji
|
Behind Closed Doors
|
|
with Stella Damasus-Aboderin, Desmond Elliot & Patience Ozokwor
|
Baby Girl
|
|
with Pete Edochie
|
2006
|
Angels of Destiny
|
|
|
2007
|
Caught in the Middle
|
|
|
2014
|
30 Days in Atlanta
|
Kimberley's father
|
|
2016
|
Dinner
|
Adetunde George Snr
|
with Iretiola Doyle
|
The Wedding Party
|
Felix Onwuka
|
with Sola Sobowale, Ireti Doyle & Adesua Etomi
|
The Grudge (2016 film)
|
|
with Doyle and Funmi Holder
|
2017
|
10 Days in Sun City
|
Otunba Ayoola Williams
|
with Ayo Makun & Adesua Etomi
|
2017
|
The Wedding Party 2
|
Felix Onwuka
|
with Sola Sobowale, Ireti Doyle & Adesua Etomi
|
2019
|
God Calling
|
Sade's father
|
with Zainab Balogun, Kabiri Fubara, Adedamol Adedeoyin, Onyeka Onwenu, Seun Ajayi, Eku Eduwor, Seun Faqua
|
Love Is War
|
Dimeji Phillips
|
with Omoni Oboli
|
2020
|
The New Normal (2020 film)
|
|
|
2021
|
Fine Wine
|
Seye George
|
with Ego Nwosu, Nse Ikpe-Etim, Keppy Ekpenyong and Zainab Balogun
|
King of Boys: The Return
of the King
|
Reverend Ifeanyi
|
with Sola Sobowale, Toni Tones, Reminisce and Illbliss
|
2020
|
The New Normal (2020 film)
|
|
|
|
2021
|
Christmas in Miami
|
Dafe
|
with Ayo Makun
|