Industry | film industry, entertainment industry, cinema of Nigeria |
---|---|
Man abi wuman | wuman |
Kontri wey e kom from | Naija |
Nem for lokal langwej | Rukky Sanda |
Orijina nem | Rukky Sanda |
Famili nem | Sanda |
Wen dem bon am | 23 August 1984 |
Ples wey dem bon am | Naija |
Relative | Bolanle Ninalowo |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej |
Wok wey e dey du | actor, screenwriter, film director |
Pat of wok wey e put mind | theater arts |
Wie e go skul | Lagos State University |
Academic degree | bachelor's degree |
Wen e stat wok | 2004 |
Eye kolor | brown |
Hair kolor | brown hair |
Notable work | Gold Diggin |
Personal pronoun | L484 |
Rukky Sanda na wan naija aktress, wey bi sey shi bi fim produsa, an dirikto.
Dis wuman ful nem na Rukayat Akinsanya, dem bon am for 23 August 1Italic text984 for inside lagos stet. Shi stat to Bold textdey akt for 2004 an for dis time shi stil dey skul an di skul nem na lagos state university but wen shi finish ar univaciti for 2007, shi kom kontiniu to dey akt kom rich nau.
Rukky sanda na kusin to one naija akto an muvi produsa wé im nem na Bolanle Ninalowo.