Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Alias | Runtown |
Wen dem bon am | 19 August 1989 |
Ples wey dem bon am | Enugu |
Wok wey e dey du | pesin wey dey rait song |
Wen e stat wok | 2010 |
E pipul | Igbo pipul |
Instrument | voice |
Discography | Runtown discography |
Notable work | Gallardo |
Stai of song abi fim | Afrobeats |
Douglas Jack Agu (dem bon am on 19 August 1989), wey plenti pipu sabi wit im stej nem, Runtown, na Naija singa, songraita an produsa.
Dem bon Runtown in 19 August 1989 insaid Enugu wey bi kapita citi of Enugu Stet wey dey sautheastern pat of Nigeria but na for Abuja an Legos Stet. Na insaid Legos e go skul kon leta go Abuja wen im papa kpai, Runtown mama dey wok for di Ministri of Health dat taim.
In September 2020, e rilis im sekond song afta Covid-19 lockdown, e kol am "Kini Issue". Di song na fom im Soundgod Fest Reloaded album.
Runtown's kontrat wit Eric Manny finish in June 2018. E opun an stat I'm own rekod label wey bi, Soundgod Music Grup.
Year | Award ceremony | Prize | Result |
---|---|---|---|
2014 | 2014 Nigeria Entertainment Awards | Best Collaboration of The Year[1] | Nominated |
The Headies 2014 | Next Rated Act | Nominated[2] | |
2015 | 2015 Nigeria Entertainment Awards | Best Pop Artiste | Nominated[3] |
City People Entertainment Awards | Artiste of The Year | Nominated[4] | |
2017 | Vodafone Ghana Music Awards | African Artiste Of The Year | Won[5] |
2017 | Soundcity MVP Awards Festival | Best Collaboration of The Year | Won[6] |
Viewers Choice | Won[7] | ||
Listeners Choice | Nominated[8] |