Industry | film industry, cinema of Nigeria |
---|---|
Man abi wuman | wuman |
Kontri wey e kom from | Naija |
Nem for lokal langwej | Sola Sobowale |
Orijina nem | Sola Sobowale |
Fest nem | Sola |
Nik-nem | Toyin Tomato |
Wen dem bon am | 26 December 1965 |
Ples wey dem bon am | Ondo State |
Papa | Joseph Olagookun |
Mama | Esther Olagookun |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej |
Wok wey e dey du | actor, film actor, film producer, screenwriter |
Pat of wok wey e put mind | theater arts |
Rilijon | Christianity |
Eye kolor | brown |
Hair kolor | black hair |
Awod wey e kolet | Africa Movie Academy Award for Best Actress in a Leading Role, Africa Movie Academy Awards |
Personal pronoun | L484 |
Sola Sobowale (wey dem bon for December 26 1963) na pesin wey dey do fim, daret an produs fim for Naija. Sola Sobowale mek im nem for di year 2001,for di popula televishon drama wey dem dey kol "Super Story: Oh Father, Oh Daughter".
Bifor she become big star, Sola Sobowale don pley som pat for films like The village Headmaster, Mirror in the sun, an fo di Yoruba fim, Asewo To Re Mecca. Sola Sobowale join acting as she play plenti part for di film wey Awada kerikeri Group make, wey Adebayo salami be dia Lida. For plenti years, Sola Sobowale don write, produce, direct, an join pesin write plenti films for naija. Sola write, produce and direct, Ohun OKo Somida, wey be one film for naija for di year 2010 wey Adebayo Salami sef dey inside. Sobowale show for film wey be Dangerous twins wey Tade ogidan produce for 2004, na Niji Akanni write and direct di film. Sola Sobowale also show for di film Family on Fire, wey Tade Ogidan produce and direct.
Sola Sobowale don mari and e get four children. Dem shuz am as brand ambassador for mouka mattress company's wellbeing range.
Fo di year 2019, Sola Sobowale kolet di African Movie Academy Awards (AMAA). she kolet di award because of di part wey e play for di year 2018 Naija fim: King of Boys.