Industry | film industry ![]() |
---|---|
Man abi wuman | man ![]() |
Kontri wey e kom from | Naija ![]() |
Fest nem | Yemi ![]() |
Wen dem bon am | 29 January 1960 ![]() |
Ples wey dem bon am | Ogun State ![]() |
Fest langwej | Yoruba Langwej ![]() |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej ![]() |
Wok wey e dey du | actor ![]() |
Pat of wok wey e put mind | theater arts ![]() |
Wie e go skul | Obafemi Awolowo University, University of Lagos ![]() |
Academic degree | bachelor's degree, master's degree ![]() |
Wen e stat wok | 1976 ![]() |
Eye kolor | brown ![]() |
Hair kolor | black hair ![]() |
Filmography | Saworoide, Ti Oluwa Ni Ile, The Miracle Centre, Koseegbe, Diamonds in the Sky ![]() |
Personal pronoun | L485 ![]() |
Yemi Shodimu (dem bon am on 29 January 1960) na yoruba drama e dey du, televishon presenta, fim diarekto an fimmeka.[1][2]
Dem bon am for Abeokuta, wey bi kapita of Ogun Stet sautwest Nigeria. E uze plenti of im life for palas of Alake of Egbaland wia e tek sabi yoruba kolsho wel wel. E go Obafemi Awolowo Universiti wia e tek get Bachelor of Arts (B.A.) digre insaid dramatik akt kon leta go Universiti of Legos to go kolet Master of Arts (M.A.) digre in Mass kommunikashon.
E stat to dey akt in 1976, na dat year e dey insaid Village Head Master muvie. Plenti pipu sabi am bikos of di rol e pley insaid Oleku as Ajani, fim wey Tunde Kelani dairet.