Zack Orji

Zack Orji
pesin
Industryfilm industry Chenj-am
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Orijina nemZachee Ama Orji Chenj-am
Fest nemZack, Zach Chenj-am
Famili nemOrji Chenj-am
Wen dem bon am1960s, 30 October 1960 Chenj-am
Ples wey dem bon amLibreville Chenj-am
Fest langwejIgbo langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Igbo langwej, Naijá langwej, French Chenj-am
Wok wey e dey dufilm director, actor, film producer Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Nigeria Chenj-am
Academic degreebachelor's degree Chenj-am
Wen e stat wok1991 Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
FilmographyNneka the Pretty Serpent, Glamour Girls, Love Castle, Our Jesus Story, Women's Cot Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Zachee Ama orji (dem bon am for Libreville, Gabon for 1960) na Naija aktor daireckor,produsa an fimmaker. Orji na graduate of University of Nigeria Nsukka. E grow op for Cameroon,Benin an Togo. E sabi boat English an French too wel wel e fest muvi wey e akt na unforgiven sin for 1991. For one intaveiw wey e get wit Bollywood post Orji tok hau e tek get du leadin rol for du muvi witaut audishonin. Sins den Orji don dey akt for difrent muvi dem an e don dey akt for difrent muvi dem an e don bi Nollywood legend. E marri one wumam wey ha nem na Ngozi Orji an dem get 3 pikin dem an na Naija dem dey stey. Zack fest fest fim wey e dairekt na di WEB for 2000 an e fishor imself an Ghanian aktress Kalsoume sinare. Du muvi win best kolaborativ fim for di Ghana awods of 2001.