Ein sex anaa gender | female |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana |
Ein date of birth | 6 March 1963 |
Place dem born am | Nkoranza District |
Spouse | John Mahama |
Languages edey speak, rep anaa sign | Twi, Hausa, Dagbani, English |
Ein occupation | politician, businessperson |
Position ehold | Second Spouse |
Educate for | Ghana Institute of Management and Public Administration, Ghana Senior High School |
Academic degree | bachelor's degree, Master of Arts |
Academic major | hospitality management studies, leadership, governance |
Political party ein member | National Democratic Congress |
Lordina Mahama (née Effah; dem born am 6 March 1963) be Ghanaian former First Lady of Ghana wey serve as first lady from 2012 dey go 2017. She marry plus de fourth President for de Fourth Republic of Ghana, John Dramani Mahama.[1] Before she cam turn First Lady, na she be Second Lady of Ghana from 2009 dey go 2012.
Na dem born am Lordina Effah for March 6, 1963, by de late Mr. den Mrs. Effah. Lordina dey komot Jema-Ampoma insyd de Nkoranza District, wey dey locate insyd de Brong-Ahafo Region of Ghana. She be last of three kiddies.[2][3] She get ein her initial training insyd Tamale, Ghana, at de Tishigu Anglican Elementary School. She then proceed to de Ghana Secondary School insyd Tamale, wer na she fini ein GCE education. Na ebe for Ghana Secondary School wey Lordina meet ein future husby, John Dramani Mahama.[3]
Na Mahama be student at Flair Catering Services,[4] wey she receive four-year college education insyd Hospitality Management at de Ghana Institute of Management and Public Administration (GIMPA).[1] She study for a Masters of Arts insyd Governance den Leadership at de Ghana Institute of Management and Public Administration (GIMPA) wey she graduate insyd 2012.[5] Mahama graduate plus a Master of Laws (LLM) insyd Business Law/International Business Law from de De Montfort University insyd de United Kingdom insyd 2019.[6]
Lordina marry John Dramani Mahama wey togeda dem get five kiddies dem name Shafik, Shahid, Sharaf, Jesse den Farida. She dey speak English, Hausa, Dagbani den Twi fluently.[3]
Ein charity, The Lordina Foundation, touch de lives of beneficiaries insyd different regions of Ghana. De motto of de foundation be "The more we share, the more we have". Dem dey do donations especially around Christmas den for oda periods insyd de year.[7]
Mahama get number of awards to ein name den credit. Dese dey include:
Wikimedia Commons get media wey relate to Lordina Dramani Mahama.